I need your advice. I am a 21year old girl and I am in love with a
59year old white man. I am scared of accepting his marriage proposal
because of what people might say. But I truly love him. What should I
do, should I follow my heart?
Leave that talk wey u dey talk, your heart to that man na fake. Why u no tell us abt his bank acount wey u don see nd him mansion wey ehn get wey be ur intrest, besides, na u be ehn first girlfrnd? Wetin go be d man age wen ur 35, u sure say wen ur libido rise, u no go look for someone much younger to tidy u up? I guess u get answers to those elementry question. Have fun.
U don't love him my dear, if u r not afraid of wht pple will say abt you dating a 59yrs but u care abt wht ppl will say abt u marrying a 59yrs. Babe, slow ur role b4 u wreck ur soul
Leave that talk wey u dey talk, your heart to that man na fake. Why u no tell us abt his bank acount wey u don see nd him mansion wey ehn get wey be ur intrest, besides, na u be ehn first girlfrnd? Wetin go be d man age wen ur 35, u sure say wen ur libido rise, u no go look for someone much younger to tidy u up? I guess u get answers to those elementry question. Have fun.
ReplyDeleteU don't love him my dear, if u r not afraid of wht pple will say abt you dating a 59yrs but u care abt wht ppl will say abt u marrying a 59yrs. Babe, slow ur role b4 u wreck ur soul
ReplyDeleteNah thief yhew be joor. I bet that man has plan no think am oo. She fit use you and kill youslef
ReplyDelete