Our Blog

VIDEO: M.I. Opens Up On Jesse Jagz departure

DOWNLOAD 

VIDEO:M.I Opens Up on Jesse Jagz ‘s Departure

Mr. Incredible himself MI show for wi Naija fm studio ontop Morning Runs. E talk about plenty things from im new single #Chairman to the new album when e dey work on. Them come ask am about why im brother Jesse Jagz comot for Chocolate City, this na wetin e talk….
YouTube Preview Image

No comments:

Post a Comment

Random Post

@234VIBES ENTZ Designed by Templateism | MyBloggerLab Copyright © 2014

234VIBEZ ENTERTAINMENT. Theme images by richcano. Powered by Blogger.